- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
Timaya
-
Ruler
wetin i dey find nor b wetin u dey find wetin i wan b nor b wetin u become eh why una dey look into my life eh my broda we nor b desame eh you wey i dey find i say u nor sabi eh everynite nd day dem dey pray for my downfall say wetin i find nor b wetin u dey find my broda eh am a ruler eh are u a ruler eh are u a ruler eh am a ruler eh are u a ruler eh am just bad boy from a very good home eh my family nd frnds knw see i left dem to stay on my own bt nw rite nw i dey make dem home na me dey make my mama dey feel at home see my family dey feel at home 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 see dis pikin wey piple dem bone say rite nw i dey make dem dey wait see my life i nor get any shaking me nd God don sign undertaking dis my blessings cannot be taking notin cn do me i b God pikin am a ruler eh eh eh am a ruler eh eh eh wetin i dey do nor b wetin u find wetin i wan be nor be wetin you u become eh why una jst dey look into my life eh me nd u nor be dsame eh d way i dey find u nor sabi eh everytime u wana clumbered eh everybody make una jst leave me eh
-
|